FaruQ Starlex – Slow Down Song Lyrics
Starlexx on this one ooh, ohh yehh uhh!
Verse 1
One time for G wagon wey i never get, two time for 30 billi i never get, three for the girls in my hood wey dey never show me love cuz dem know say i never get ehh i no fit lie i no fit lie say u give me love oh i no fit lie i no fit girl say you give me love oh
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Back in the days when we drop hit sound dem dey talk say e local shey we local join body make we gum body life is too short omo na so e be
Hook
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Chorus
Slow down Slow down na my life i dey live i no send anybody slow down slow down no com dey judge me the way you see me
Verse 2
One time for G wagon wey i never get, two time for 30 billi i never get, three for the girls in my hood wey dey never show me love cuz dem know say i never get ehh i no fit lie i no fit lie say u give me love oh i no fit lie i no fit lie girl say you give me love oh
Today you need this tomorrow need that oh everyday we don dey suffer com dey fight oh
I dey show you love you dey do me yanga but i dey pray to God make e dey by my side
I dey show you love you dey do me yanga but i dey pray to God make e dey by my side oh
Oh no oh no ehh Nana na Nana Nana
Hook
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Monkey dey work oh Baboon dey chop oh oh no no no no no no
Chorus
Slow down Slow down na my life i dey live i no send anybody slow down slow down no com dey judge me the way you see me
It’s Class Bei on the Mix
Written by Starlexx
Edited by 360hausa Team.